Thursday, February 23, 2012

Re: USA Africa Dialogue Series - Naija Presido Na World Presido (Nigerian Pidgin English Poem)

I enjoyed this one, Chidi!

Laolu Akande
Sent via BlackBerry by AT&T

From: Chidi Anthony Opara <chidi.opara@yahoo.com>
Sender: usaafricadialogue@googlegroups.com
Date: Thu, 23 Feb 2012 09:40:04 -0800 (PST)
To: USA Dialogue Series<usaafricadialogue@googlegroups.com>
ReplyTo: usaafricadialogue@googlegroups.com
Subject: USA Africa Dialogue Series - Naija Presido Na World Presido (Nigerian Pidgin English Poem)

By Chidi Anthony Opara
 
Naija Presido
Be like person
Wey im house dey burn
Wey leave am
Go dey quench fire
For another person house.
 
Everywhere for Naija
Wahala dey hala,
Different different wahala dem
Dey wahala Naija people.
 
But everywhere for yonder
Wey small wahala dey,
Naija Presido
Go waka go di place
Go dey settle wahala,
Naija Presido na world Presido.
 
If na for Somalia
Naija Presido go waka go,
If na for Cote D'Ivoire
Naija Presido go waka go,
If na for Equatorial Guinea
Naija Presido go waka go,
Naija Presido na world Presido.
 
Small time again
Im go waka go
Greet dem for Whitehall,
After dat
Im go waka go
Greet dem for Whitehouse,
Naija Presido na world Presido.
 

More Dey For: Na For Poems
 

No comments:

Post a Comment

 
Vida de bombeiro Recipes Informatica Humor Jokes Mensagens Curiosity Saude Video Games Car Blog Animals Diario das Mensagens Eletronica Rei Jesus News Noticias da TV Artesanato Esportes Noticias Atuais Games Pets Career Religion Recreation Business Education Autos Academics Style Television Programming Motosport Humor News The Games Home Downs World News Internet Car Design Entertaimment Celebrities 1001 Games Doctor Pets Net Downs World Enter Jesus Variedade Mensagensr Android Rub Letras Dialogue cosmetics Genexus Car net Só Humor Curiosity Gifs Medical Female American Health Madeira Designer PPS Divertidas Estate Travel Estate Writing Computer Matilde Ocultos Matilde futebolcomnoticias girassol lettheworldturn topdigitalnet Bem amado enjohnny produceideas foodasticos cronicasdoimaginario downloadsdegraca compactandoletras newcuriosidades blogdoarmario arrozinhoii sonasol halfbakedtaters make-it-plain amatha