Sunday, February 26, 2012

USA Africa Dialogue Series - Dis Good Luck Wahala (Nigerian Pidgin English Poem)

By Chidi Anthony Opara
 
I remember
Dat time for Naija
Wey be say
Everything we dey talk
Na good luck.
 
Musician dem
Dat time na good luck.
Write write people dem
Dat time na good luck.
Farmer  dem
Dat time na good luck.
Fisher dem
Dat time na good luck.
Even trader dem
Dat time na good luck.
I remember
How we take enter
Dis good wahala.
 
Now
Good luck don waka,
Bad luck don enter.
 
I remember
Dat time for Naija
Wey be say     
Everything we dey talk
Na good luck.
I remember
How we take enter
Dis good luck wahala.
 
 
More Dey For: Na For Poems
 

No comments:

Post a Comment

 
Vida de bombeiro Recipes Informatica Humor Jokes Mensagens Curiosity Saude Video Games Car Blog Animals Diario das Mensagens Eletronica Rei Jesus News Noticias da TV Artesanato Esportes Noticias Atuais Games Pets Career Religion Recreation Business Education Autos Academics Style Television Programming Motosport Humor News The Games Home Downs World News Internet Car Design Entertaimment Celebrities 1001 Games Doctor Pets Net Downs World Enter Jesus Variedade Mensagensr Android Rub Letras Dialogue cosmetics Genexus Car net Só Humor Curiosity Gifs Medical Female American Health Madeira Designer PPS Divertidas Estate Travel Estate Writing Computer Matilde Ocultos Matilde futebolcomnoticias girassol lettheworldturn topdigitalnet Bem amado enjohnny produceideas foodasticos cronicasdoimaginario downloadsdegraca compactandoletras newcuriosidades blogdoarmario arrozinhoii sonasol halfbakedtaters make-it-plain amatha