toyin
On Mon, Apr 2, 2012 at 10:16 AM, Chidi Anthony Opara <chidi.opara@yahoo.com> wrote:
--By Chidi Anthony OparaNeighbour neighbour,NeighbourWhere you dey?Neighbour,You still dey sleep?Good morning neighbour,I dream one kin dream last night.I dream dreamWey I dey for Lagos,I dey for Isale Eko areaWith my main men dem.Neighbour,Come see jolly jolly.Musician dem full every corner.Politician dem,Pastor dem,Imam dem,Book people dem,Write write people dem,All of dem full,All of dem dey jolly.Na im meAnd my main men demCome join di jollyment.Food full,Drink dey.As we dey jolly,I come ask wetin dey happen,Dem come tell me sayAswaju dey do birthday.I ask who be Aswaju,Dem tell me sayAswaju na di before before governorWey anti corruption peopleBeen dey talk say im corrupt well well.
You received this message because you are subscribed to the "USA-Africa Dialogue Series" moderated by Toyin Falola, University of Texas at Austin.
For current archives, visit http://groups.google.com/group/USAAfricaDialogue
For previous archives, visit http://www.utexas.edu/conferences/africa/ads/index.html
To post to this group, send an email to USAAfricaDialogue@googlegroups.com
To unsubscribe from this group, send an email to USAAfricaDialogue-
unsubscribe@googlegroups.com
--

No comments:
Post a Comment