Tuesday, November 15, 2011

USA Africa Dialogue Series - "Keep Ya Yeye Award!" By Chidi Anthony Opara

Una know am,
Una know am well well.
Papa di papa,
Papiro
Wey don dey write
Better better story
For book far back.

Na im Abuja people
Wan take wayo
Enter papa area.
Dem wan join im name
For yeye award dem
Wey dem dey give people,
Dem wan take papa name
Shine shine di yeye award.

Dem be wan give am before,
But area papa hala dem
"Keep ya yeye award!"
Dem carry am come again.
Papiro still hala dem,
"Keep ya yeye award!"
Di award
Come dey yeye
More and more.


--
  First published in: Na For Poems 


No comments:

Post a Comment

 
Vida de bombeiro Recipes Informatica Humor Jokes Mensagens Curiosity Saude Video Games Car Blog Animals Diario das Mensagens Eletronica Rei Jesus News Noticias da TV Artesanato Esportes Noticias Atuais Games Pets Career Religion Recreation Business Education Autos Academics Style Television Programming Motosport Humor News The Games Home Downs World News Internet Car Design Entertaimment Celebrities 1001 Games Doctor Pets Net Downs World Enter Jesus Variedade Mensagensr Android Rub Letras Dialogue cosmetics Genexus Car net Só Humor Curiosity Gifs Medical Female American Health Madeira Designer PPS Divertidas Estate Travel Estate Writing Computer Matilde Ocultos Matilde futebolcomnoticias girassol lettheworldturn topdigitalnet Bem amado enjohnny produceideas foodasticos cronicasdoimaginario downloadsdegraca compactandoletras newcuriosidades blogdoarmario arrozinhoii sonasol halfbakedtaters make-it-plain amatha