On Sun, Mar 25, 2012 at 5:00 PM, Chidi Anthony Opara <chidi.opara@yahoo.com> wrote:
--By Chidi Anthony OparaBank na bank,World bank na bank.BankNa where dem dey handle money,BankerNa person wey sabi handle bank money.If you no sabi handle moneyHow you go sabi handle bank money?If you no sabi handle bank moneyHow you go fit be banker?Naija money MinisterDon dey handle Naija money since,But all of us knowHow di moneyTake dey waka since dat time.Now Naija money MinisterWan become oga pata pata for world bank.Me wey be Paatrot,I dey talk amSay na too much moraleNa im dey worry Naija.Naija Presido no go preside wellBut after,Im go like to be oga pata pata for united nation.Naija money MinisterNo go minister wellBut after,Im go like to be oga pata pata for world bank.I dey talk am,Na too much morale,Na im dey worry Naija.
You received this message because you are subscribed to the "USA-Africa Dialogue Series" moderated by Toyin Falola, University of Texas at Austin.
For current archives, visit http://groups.google.com/group/USAAfricaDialogue
For previous archives, visit http://www.utexas.edu/conferences/africa/ads/index.html
To post to this group, send an email to USAAfricaDialogue@googlegroups.com
To unsubscribe from this group, send an email to USAAfricaDialogue-
unsubscribe@googlegroups.com
--

No comments:
Post a Comment