Does one need to agitate violently like Boko Haram terrorists to get attention?
What must the average Nigerian do for the government at the centre to commit itself to quality of food, housing and health care that will bring the country into the 21st century?
Question- is this poet sufficiently sensitive to the development initiatives across the country? Can the country as a whole really be summed up in terms of this wholly negative image of its government?
Is the poet a victim of the fact that it is easier to criticize troubled countries like Nigeria than to take the effort to examine their development in an informed manner?
Perhaps the poet is aware of such developments but remains unsatisfied. Expecting more than is being delivered.
thanks
toyin
On Thu, Mar 29, 2012 at 11:13 AM, Chidi Anthony Opara <chidi.opara@yahoo.com> wrote:
--By Chidi Anthony OparaMy mind no good today.Today,My mind dey pepper me well well,Government no care for di people of peace.If country people no get house,Dem no wan know.If country people dey hungry,Dem no send.If country people dey sick,Dem go close dem eye.If country people dey die sef,Dem go close dem ear.I know di reason,Di reason be sayWe no be wahala people.We no dey shoot shoot gun,We no dey throw throw bomb.Dem don siddon for AbujaDey call call wahala people,People wey dey shoot shoot gun,Dey throw throw bomb.Dem dey call call demMake dem come talkWetin dey pepper dem mind.E come dey look like sayWe wey no be wahala people,We wey no dey shoot shoot gun,Wey no dey throw throw bomb,E come dey look like sayWe no matter for Naija.
You received this message because you are subscribed to the "USA-Africa Dialogue Series" moderated by Toyin Falola, University of Texas at Austin.
For current archives, visit http://groups.google.com/group/USAAfricaDialogue
For previous archives, visit http://www.utexas.edu/conferences/africa/ads/index.html
To post to this group, send an email to USAAfricaDialogue@googlegroups.com
To unsubscribe from this group, send an email to USAAfricaDialogue-
unsubscribe@googlegroups.com
--

No comments:
Post a Comment