(1) Ghetto be like jungle, gentle gentle no dey for jungle.
(2) To live for ghetto no be mai mai matter.
(3) Di road wey thief follow go after im thief, na di road dem dey follow go find am.
More quote dem dey here: http://ghettokwots.blogspot.com/
Reproductions in part or in whole, in whatever forms, of ChidiAnthonyOparaPoetry/Quotes except for non-profit information and education purposes, without a written permission from the Author is not allowed.
No comments:
Post a Comment