(1) January hungry hungry na im dey follow December chop chop.
(2) "We dey loyal!" na im be Naija problem.
(3) Naija politician dem ghetto waka na one waka for every four years.
Reproductions in part or in whole, in whatever forms, of ChidiAnthonyOparaPoetry/Quotes except for non-profit information and education purposes, without a written permission from PublicInformationProjects is not allowed.
No comments:
Post a Comment